[MUSIC] Joeboy – “Better Thing” Mp3 Lyric

Award winning Nigerian artiste and song writer Joeboy releases a brand new hit titled – “Better Thing” .

emPawa Africa artiste and Young Legend honcho Joeboy unleashes this new tune titled “Better Thing“, taken from his “Somewhere Between Beauty & Magic” album. The album comes just in time before Valentine’s day.

Joeboy made the following remark about the project, “Being able to create records that are life-changing is one of the greatest gifts to humanity; I’ve lived in the music to a point where I found myself immersed in all of its rhythms”.

“Somewhere Between Beauty & Magic” has 14 tracks as indicated by the album track list and also includes earlier singles “Lonely” and “Celebration“.

stream download and share….

DOWNLOAD HERE

Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh na
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh no
Na why I no dey complain
When bad belle Dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye
Who no like better thing yo yah

Leave a Comment